JOKE FOR TODAY  SUNDAY

Naija Joke- Akpos Don Come Again O!

A Warri tenant walked in & saw his landlord’s son trying to commit suicide & a brief conversation ensued:
Tenant: Akpos! Wetin you de do so?
Akpos: I dey try commit suicide, as Papa dey always complain say my life dey worthless!
Tenant: That one no good now… but why you come tie de rope for your waist?
Akpos: Bros, no be small thing o! I bin tie de rope for neck, I NEARLY DIE!

Bad Mood
Akpos sat in a bar and was very moody. Soni goes over and asks; ‘Akpos, wetin happen?’.
A very sad looking Akpos replied: ‘I borrow Rukewe N2million to do facial surgery, and now I no fit recognize am to collect my money back.

Letter Bomb!
Two boko Haram boys, Habib & Akpo are making letter bombs.
Habib: “I’m not sure whether I put enough explosive in this envelope before I sealed it.”
Akpo: “Well, then open it and look.”
Habib: “But if I open it, it will explode!”
Akpos: “Don’t be stupid – it’s not addressed to you!

Today’s lesson at school is Animal science
Teacher:wot is a baby lizard called?
Akpos: a baby lizard is called lizzybaby.

The Exam
During the exam, Akpors kept looking under the table, then he would write on the answer sheet. His teacher saw him doing that & thought he was copying. When collecting the paper after the exam..
Teacher: I’m gonna minus 10 marks.
Akpors: Hiiaaa!! Why sir?
Teacher: For copying.
Akpors: How do you know that I was copying?
Teacher: I saw you looking under the table.
Akpors: *laughing* Question 9 said, “STUDY THE TABLE BELOW “.

Akpos Papa
Papa Akpos :- My pikin say you drive am commot for school, Wetin he do???
Akpos’ Teacher :- Your son no know book at all, He no fit spell ” LION ”
Papa Akpos :- Ah Ah…You know say na SMALL pikin……You for tell am make he spell SMALL ANIMAL like ” MOSQUITO

147 comments for “Naija Joke- Akpos Don Come Again O!

  1. Muhammad B Muhammad
    February 9, 2014 at 12:05 pm
    I really like Akpo Jokes, and really wanna be a member
  2. April 22, 2014 at 7:07 pm
    Laughing matter on point.
  3. May 1, 2014 at 8:00 pm
    I really love akpo jokes
  4. Anonymous
    May 5, 2014 at 5:06 pm
    I really love Akpo s joke
  5. Anonymous
    May 10, 2014 at 10:14 am
    i am lol
  6. May 18, 2014 at 3:05 pm
    I gbadun ur jokes akpos.
  7. May 18, 2014 at 3:05 pm
    I gbadun ur jokes akpos.
  8. May 29, 2014 at 2:48 pm
    I love akpos joks too sweet
  9. May 29, 2014 at 3:49 pm
    Hm
  10. Name *abubakar aliyu ibrahim dukunsakun
    June 10, 2014 at 8:19 pm
    I like apkos and his joke
  11. Anonymous
    June 16, 2014 at 10:51 am
    I REALY ENJOY AKPOS JOKES,AND I LIKE TO BE A MEMBER
  12. soskid
    June 20, 2014 at 8:29 pm
    Lol!!!
  13. July 4, 2014 at 1:47 pm
    Akpos joke fit kill person ooo, my thr broda nd 6ta, easy laugh o
  14. a2lateef
    July 31, 2014 at 12:07 pm
    dat’s 9ce
  15. August 4, 2014 at 12:19 pm
    I go die oo! Akpos d baddest comedian ever liveth
  16. Nelson Idubor
    August 4, 2014 at 10:31 pm
    You are really doing what you know best ,keep it up,I dey fill you.
  17. faj
    August 8, 2014 at 11:33 pm
    akposºnaºwerey
  18. stephen shore
    October 13, 2014 at 12:01 am
    he makes me laugh like a mad man
  19. Anonymous
    October 16, 2014 at 8:11 am
    laughin out loud!
  20. Anonymous
    October 17, 2014 at 9:47 pm
    pls okas na who be dis foolish akpos
  21. Ericdionagboghor@gmail.com
    October 25, 2014 at 11:41 am
    So funny
  22. Anonymous
    October 28, 2014 at 6:37 pm
    cnt stp lafin
  23. Anonymous
    November 13, 2014 at 8:02 pm
    Akpos u knw go kill me oo
  24. November 15, 2014 at 12:09 pm
    I dey enjoy ur jokes like say i dey eat york
  25. Anonymous
    November 15, 2014 at 7:06 pm
    hmmm funny joke
  26. rukayat opeyemi arolomo
    December 8, 2014 at 11:16 am
    akpos hahah i wish to see u haha if i am bored i always want your joke it will make me happy
  27. Anonymous
    December 11, 2014 at 8:57 pm
    i love akpos jokes
  28. Anonymous
    December 27, 2014 at 8:47 pm
    he really tried bt nt as gud as i am
  29. January 1, 2015 at 7:03 am
    Nice post
  30. michael
    January 10, 2015 at 11:14 pm
    Akpos is the best joke ever. Am still laughing….
  31. sodman
    January 17, 2015 at 9:14 am
    i luv akpos jokes
  32. Anonymous
    February 20, 2015 at 5:55 pm
    I trust akpors
  33. Anonymous
    March 1, 2015 at 4:30 pm
    Akpos no go kil person ooooo
  34. Anonymous
    March 10, 2015 at 9:31 pm
    akpos u no knw sa na ur joke sweet pass
  35. Anonymous
    March 24, 2015 at 6:42 pm
    I love your jokes akpos keep it up man you rock.
  36. ushiagwu ozor
    March 25, 2015 at 9:54 pm
    akpors alway s make people laugh. i wan to b a member
  37. ushiagwu ozor
    March 25, 2015 at 9:54 pm
    akpors always make people laugh. i wan to b a member
  38. Sarah
    March 28, 2015 at 8:55 pm
    Comment *I would like to get update of akpos jokes
  39. Betina
    March 28, 2015 at 11:01 pm
    They’re really funny…thumps up Akpos!
  40. March 28, 2015 at 11:05 pm
    Comment *akpos na y o na only u dy make me dey ji
    na when i dy lonely nd i dy hungry i go pick my phone they read akpos jokes na so so laugh i go laugh till my trouser tie akpos lol
  41. Daniel
    March 29, 2015 at 7:09 pm
    Anytym Am Angry,i Jst Read Sum Akpos Jokes,i Wil Laf n Laf n Laf Until I 4gat My Sorrow
  42. Anonymous
    March 30, 2015 at 3:35 pm
    Comment *i really enjoy u akpors
  43. Anonymous
    March 31, 2015 at 1:41 pm
    omment * akpos oooooo
  44. Rufai Muhammed Bichi
    April 4, 2015 at 1:23 pm
    Comment * Na me ba Akpos Mallam
  45. Anonymous
    April 6, 2015 at 8:14 pm
    Comment *i lyk akpos jokes
  46. Anonymous
    April 7, 2015 at 4:16 pm
    Comment.i lyk ur joke nd i lyk 2 b readin it lovly
  47. April 11, 2015 at 11:19 pm
    Comment *i luv akpos jokes
  48. Romeo
    April 11, 2015 at 11:31 pm
    akpor i am short of words your jokes are splendid
  49. meshack iliya
    April 14, 2015 at 1:26 pm
    Comment *excellent joked.Akpos you to……much.
  50. April 19, 2015 at 8:59 am
    Comment *i really luv akpos funny jokes nd i really wanna be a member.
  51. Anonymous
    April 19, 2015 at 9:26 pm
    Comment *wetin self akpos hahaha heY
  52. Anonymous
    April 22, 2015 at 3:22 pm
    Comment *i really de enjoy akpos joke, becos any time am sad i go through it.
  53. April 23, 2015 at 6:57 pm
    Comment *I lyk akpos joke
  54. Anonymous
    April 23, 2015 at 9:05 pm
    Comment *nice jokes
  55. April 24, 2015 at 10:14 pm
    Comment*akpors na die ur jokes dae make me get stomach ache.am lol!!!
  56. IDRIS SABA
    April 29, 2015 at 4:15 pm
    I dont like Akpos but i love is jok, bcos i cant not give senio siste to u, to be bass ooo
  57. IDRIS SABA
    April 29, 2015 at 4:16 pm
    I dont like Akpos but i love is jok, bcos i cant not give my senio siste to u, to be bass ooo
  58. Anonymous
    May 2, 2015 at 6:02 pm
    Comment *akpos is a talented joker
  59. Ernest rotherford
    May 5, 2015 at 11:50 am
    Akpos ooo!!!. Abeg no make my bele burst becuse of laf. Eme ra tubor kpo kpo we dede. Yansumeba akposee. I so much lv ur joke its makin me go crazy u r lyk my broda called oscar weezy so funny. I lyk ur joke is an undastatement i lv it. U r d best. Kip it up
  60. Anonymous
    May 6, 2015 at 5:07 pm
    Comment *akpo’s jokes is very enthusiastic*
  61. Salami Oreoluwa
    May 9, 2015 at 12:31 pm
    Akpos;
    Opolopo oPolo, ur owm too much!
  62. Anonymous
    May 10, 2015 at 12:42 pm
    Comment *AH! AH! AH! SO FUNNY
  63. Anonymous
    May 12, 2015 at 4:12 pm
    Comment *AKPO IS GREAT
  64. May 14, 2015 at 9:51 pm
    Na whao
  65. Anonymous
    May 15, 2015 at 2:00 pm
    Comment *una wan kill person?chai chai dis your jokes wan kill me ooo
  66. Anonymous
    May 15, 2015 at 8:22 pm
    Comment *not funny
  67. dave
    May 21, 2015 at 10:30 pm
    Guy I feel u die notin do u
  68. Anonymous
    May 23, 2015 at 12:54 pm
    Comment * i dey fill u ooo bt one tin dat i want 2 tell is dat no allow girlz kill u akops
  69. Anonymous
    June 3, 2015 at 8:43 pm
    John. Akpos, thank u very much. U dey make me feel like i drink kai-kai.
  70. Anonymous
    June 4, 2015 at 5:04 pm
    Comment *i Luv Akpos
  71. saka ibrahim olasunkanmi
    June 4, 2015 at 11:57 pm
    Funny………………….die
  72. June 6, 2015 at 2:02 am
    Comment *akpos u no go kill me……i dey laugh lk sum1 snatch my sorrow away……love u…..but i will lk to join u……well keep it up….:*
  73. June 11, 2015 at 9:10 am
    *i love ur joke.
  74. Khalid Ahmad
    June 12, 2015 at 9:30 pm
    Chai! I just the read coments and discover that Anonymous make coments pas everyone here.
  75. June 13, 2015 at 5:52 pm
    Comment *I Mr eze goro i love my brother akpos nd plz mr akpos if u ar preferred 4 another jock plz ys my name plz don’t forget tanks bye
  76. gbenga
    June 15, 2015 at 1:16 am
    Comment *really funny..I love it keep it up
  77. June 16, 2015 at 12:40 am
    Comment *akpo e le gidigan
  78. June 16, 2015 at 1:08 pm
    i so much enjoy ur joke
  79. June 17, 2015 at 10:08 pm
    Comment *save my soid
  80. Anonymous
    July 6, 2015 at 11:30 am
    AKPONS JOKE DEY SWEET ME LYK MAD
  81. Denis
    July 6, 2015 at 6:07 pm
    The guy is trying @ akpos jokers
  82. Anonymous
    July 9, 2015 at 3:15 pm
    Comment *akos Iz Reali Funny Wit Hiz Joke More Greetins To Ur Elbow
  83. July 9, 2015 at 7:45 pm
    Ahhhhhh akpos no kill me oooooii
  84. Anonymous
    July 10, 2015 at 9:46 pm
    Comment *……. MORE GREEZE TO UR ELBOW AKPOS….. I believe jesus himself wil smile on some of ur jokes…….
    `{}
  85. Brighter C
    July 12, 2015 at 9:26 pm
    i love nigeria, God Bless Nigeria
  86. soskid
    July 14, 2015 at 6:36 am
    akpos na baba, i dey u.
  87. graciella
    July 14, 2015 at 12:32 pm
    Comment *victorios girls will be falling all over you
  88. Dammy
    July 14, 2015 at 1:41 pm
    Comment *akpos I Dey Enjoy U Long Life 4 U
  89. Anonymous
    July 16, 2015 at 6:25 pm
    Akpos u ar too funny
  90. Anonymous
    July 17, 2015 at 1:42 pm
    Comment the only fool person that can make you laugh like a fool
  91. Anonymous
    July 19, 2015 at 5:02 pm
    Comment *like father like son
  92. Anonymous
    July 20, 2015 at 11:21 am
    Akpos keep it up
  93. Anonymous
    July 21, 2015 at 12:08 am
    Comment *no be lie ooo
  94. andybest
    July 25, 2015 at 12:09 pm
    what a funny jokes like this
  95. July 28, 2015 at 2:42 pm
    Comment *i love your jokes it make me feel happy always
  96. Qudus Ori Ade
    July 28, 2015 at 3:35 pm
    Laugh Won Tear My Pant
  97. UTA YIMASE
    July 30, 2015 at 6:18 pm
    Comment *THE BEST JOKES OF THE WOLD
  98. Anonymous
    July 31, 2015 at 9:55 am
    Keep it up apoks
  99. Oguntoyinbo
    August 1, 2015 at 9:14 pm
    I Realy Gbadun Akpos Jokes Wel Wel
  100. YOUNG B.J
    August 2, 2015 at 9:40 pm
    Wow akpos u re hot u myk me 4get all my worries
  101. Anonymous
    August 3, 2015 at 2:23 pm
    Comment *akpos you are the best comedian
  102. Anonymous
    August 4, 2015 at 11:26 am
    akpos we know
  103. Anonymous
    August 6, 2015 at 11:45 am
    So interesting
  104. Cada £.6o¥
    August 6, 2015 at 11:47 am
    So interesting
  105. August 10, 2015 at 6:55 am
    Comment * I AM IN LOVE WITH AKPORS JOKES
  106. Babatunde Azeez
    August 11, 2015 at 12:11 am
    infact i really make my day with akpors joke
  107. Anonymous
    August 11, 2015 at 7:47 am
    Bros akpos is great he can easily get the heart of worried people so i luv is joke so much keep it up mehn
  108. salami waliu
    August 11, 2015 at 6:39 pm
    I love Akpos joke.
  109. harbeedex
    August 11, 2015 at 7:49 pm
    wanna be a member oooo
  110. August 15, 2015 at 11:45 am
    Comment *dis joke z so funy …dat i cant do witout readin a day
  111. johnny
    August 18, 2015 at 11:52 pm
    akpos u be baba.
  112. Anonymous
    August 20, 2015 at 7:47 pm
    Nice
  113. Omotola
    August 23, 2015 at 12:33 pm
    Nice 1 akpos
  114. Anonymous
    August 29, 2015 at 11:33 am
    LOLZ
  115. Anonymous
    August 30, 2015 at 1:21 pm
    Keep it up, Akpos! THUMBS UP!
  116. CHINWW
    August 30, 2015 at 1:23 pm
    Keep it up, Akpos! THUMBS UP!
  117. Anonymous
    September 4, 2015 at 4:44 pm
    Farther APOKS wa gbayi
  118. irinam dave
    September 5, 2015 at 12:57 pm
    akpos jokes a remedy to de soul betrayed by unhappiness.
  119. Anonymous
    September 9, 2015 at 6:40 pm
    Awesome
  120. Anonymous
    September 13, 2015 at 11:15 pm
    akpos is no1 i love ur jokes
  121. Anonymous
    September 15, 2015 at 2:50 pm
    Abeg ehh I take God beg who dae write dis joke oo…I nr fit go die for laff oo
  122. onaolapo
    September 15, 2015 at 9:51 pm
    I really love akpos jokes
  123. collins
    September 17, 2015 at 9:37 am
    a wonderful joke pls i need more can u pple pls send some into my gmail
  124. Ashojo mikanjuola festus
    September 17, 2015 at 2:52 pm
    Gre8 man do a Gre8 job I biliv Akpos is a angel
  125. September 18, 2015 at 6:50 pm
    U AR TRYIN AKPOS DO MORE DAN DIS FIGHTIN
  126. September 18, 2015 at 8:15 pm
    nice one
  127. September 19, 2015 at 11:02 am
    apkos you too much
  128. Anonymous
    September 21, 2015 at 10:21 am
    akpos na my guy
  129. Joseph
    September 22, 2015 at 11:19 pm
    Very nice
  130. Samson mashilim
    September 23, 2015 at 6:46 pm
    I think akpos is the greatest of joke
  131. September 24, 2015 at 4:23 pm
    I luv akpoa joke so much anytime am in a bad mood I will just read akpos joke and I will laugh and forget my sorrow
    akpos best man on top
  132. Anonymous
    September 24, 2015 at 9:31 pm
    I really enjoy your jokes
  133. emma
    September 27, 2015 at 6:06 pm
    good one akpos
  134. Anonymous
    September 29, 2015 at 7:40 am
    I luv akpos jokes vry nice.
  135. Someone
    September 29, 2015 at 7:40 am
    I luv akpos jokes vry nice.
  136. September 29, 2015 at 7:01 pm
    I love akpos so much
    u laugh nd die
  137. Anonymous
    October 1, 2015 at 3:54 pm
    Lol
  138. Anonymous
    October 4, 2015 at 9:29 pm
    akpors ,good work jooooor.I dey gbadun your paro
  139. Anonymous
    October 5, 2015 at 8:14 pm
    I gbadun akpos & his jokes
  140. presh
    October 11, 2015 at 10:16 pm
    dis akpos of a guy na my first time wey i dey read ur joke i don dey cry kudos to u akpos u doing a nice job.
    Laughing tins on point
  141. Anonymous
    October 19, 2015 at 7:28 am
    very funny
  142. Anonymous
    October 20, 2015 at 7:03 am
    AKPOS IS REALY GREAT
  143. samuel
    October 22, 2015 at 8:37 pm
    lauqh out ur sorrows with akpos jokes
  144. benedict glory
    October 26, 2015 at 8:55 pm
    I like akpos and he’s jokes he is a great guy
  145. Anonymous
    October 31, 2015 at 4:10 pm
    I can read akpors jokes without eating,very funny
  146. ifeanyin
    November 1, 2015 at 10:57 am
    Akpos na person wae go make man pikin laugh Make him eyes come

Comments

Popular posts from this blog

Buhari Delivers Speech At The Opening Of Paris Peace Forum

I Didn't Cause The Increase Of Pants Stealing - Victor Ad Says In New Freestyle